Christian Songs DownloadLyrics

[Music + Lyrics] Love Song – Psalmist Precious Oporomo

[Music + Lyrics] Love Song – Psalmist Precious Oporomo

[Music + Lyrics] Love Song – Psalmist Precious Oporomo

Psalmist Precious Oporomo releases a new single titled “Love Song”.

Download, listen, and be blessed:

DOWNLOAD MP3

Lyrics: Love Song By Psalmist Precious Oporomo

Verse 1
I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh
No grammer wey go fit explain how i dey feel
You have helped me endlessly
Held me Fervently Loved me carelessly
My papa this is the way your love dey make me feel
I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh
No gram_mer wey go fit explain how you make me feel
You have loved me Held me cared for me
You carry me like your baby My daddy this is the way your love dey make me feel(eh)

See also:  My Heart’s Rhythm – Tosin Oyelakin

Chorus
Jigi Jigi my body
Wini wini my belle
Tenn Tenn my heart Mone my brain

Verse 2
I nor knw oh
How to explain this love oh
E dey burn me from my inside take me to the real side dey burst my head
This kind of love wen you give to me
Wen money and fame e nor go fit bring I dnt deserve it
No one deserves it Your love dey make me dey go insane eh

(Back to chorus)

Bridge
Oh JesusI don’t knw how to explain how you dey make me feel eh

Call:
Jesus your love
Response:
Dey sweet me dey sweet me for body
Call:
I dey tell you say your love oh
Response:
Dey sweet me dey sweet me for belle

See also:  Nathaniel Bassey Songs MP3 Download

Jigi, Jigi
Jigi jigi
Wini, wini
Wini wini
Tenn tenn
Tenn,Tenn
Mone my Brian
Oh jigi jigiJigi jigi jigi jigi jigi jigi
I dnt knw wat I’m saying but it make sense to you,
Mone my Brain oh

All:
JIGI jigi
Jigi jigi
Wini wini
Wini wini
Tenn Tenn
Tenn Tenn
Mone my brain

admin

Music Promoter | PR Consultant. For songs promotion: WhatsApp Line: +2348162497590 Email Us: officialchristiandiet@gmail.com.

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *