My Paddy – Pastor Ozi

My Paddy – Pastor Ozi
New single by the Nigerian Christian artist Pastor Ozi titled “My Paddy”. He released his debut single on April 18.
Download, listen, and be blessed:
Lyrics: My Paddy By Pastor Ozi
Intro: Mimo, Mimo
Mimo, Mimo, Mimo
Chorus:
Holy Ghost na my paddy o
I’m alone
Holy Ghost na my paddy o
I’m not alone….
Solo 1:
Why you dey fear like this,
Why you dey worry?
Wetin people do to you,
Wey make you dey cry?
Wetin satan snatch from you,
Wey make you feel sad?
Wetin be that poverty,
Wey make you dey worry?
(I say) wetin be that sickness o
Wey you dey fear?
You no know say (say)
God is good?
You no know say (say)
God is with is with you?
You no know say (say)
God is good?
Repeat Chorus
Solo 2:
I will praise Almighty God
For all the things He has done for me
(You) take away my shame
And make me head and not the tail
Holy Ghost na my paddy
I no dey fear, I no dey shake
Papa dey provide all my need
Anytime when I call Him name
No dey wander, wander
Make Him your paddy, you go succeed
Anytime you call Him name
E go answer with no delay
Repeat Chorus
Mimo Mimo
Mimo, Mimo, Mimo
Holy Ghost
Holy, Holy, Holy Ghost
Repeat Chorus
Tongues…
Stay Safe!!!