Lyrics

You Too Dey Bless Me Frank Edwards

You Too Dey Bless Me Frank Edwards

Check out these fantastic song Lyrics for “You Too Dey Bless Me Lyrics” by Frank Edwards. Read and enjoy the lyrics by singing along.

Frank Edwards Lyrics

You Too Dey Bless Me Frank Edwards

My life ijo ti yakpete
ijo ti yakpete
ijo ti yakpete

Papa God you too much
The way you bless me I never see such
I cannot deny this the love you shower on me is so much is so much is so much
Can someone explain this you love me you died for me even before I exist
So I can’t resist all you place me your love for me is not to trust you
Now I know you and I love you
Cos you first love me and you chose me

Papa God you too much
I can’t keep it in cos I want to say it out
Na wetin I do
Wey make you love me so wetin I do wey make you love me so
You died on the cross just because of me you died on the cross because of me
You shed your blood just because of me oh yes because of me
You are bigger than what people say yes you are
And forever you will be my God
You too dey bless me oh eh eh eh
Na so you love me oh eh eh eh eh
You too dey bless me oo eh eh eh
Na so you love me ooh eh eh eh
You too dey bless me ooh
ijo ti yakpete
ijo ti yakpete

See also:  Silent Night Lyrics – Lauren Daigle

He died on the cross wasn’t a joke
He rose from dead cos he broke the yoke
Now I’m free I’m free indeed
This is my victory Im living in it
See I’m not the one I use to be
God’s loving me has set me free
The chains are broken the storm is over
Now I can lift my hands and praise Jehovah
It’s been a long time coming
God’s love the source of my money
God is big he can do anything
If he did it for Joseph he can do it for you
Come on to mi I say I just dey shine
Everybody say I dey burn like fire
Baba God don lift me higher
Him alone bi my desire
E ma I dey tinga ligalinga
Everything I do na so so hammer
Yes I go jolly dey go I go jolly dey go
You too dey bless me ooh eh eh eh
Na so you love me ooh eh eh eh eh
You too dey bless me eh eh eh
Na so you love me oh eh eh eh eh
You too dey bless me ooh
Ijo ti yakpete
Ijo ti yakpete
Wen di devil see me dey bow
Wen di people see mi dey shout
Dem dey call baba pikin
We are hotter than fire
From glory to glory yeah eh let’s go let’s go
My life is not the same again
Na wetin I go give you papa oh
You shed your blood on the cross for me
Na wetin I go give you papa oh

See also:  I’ll Wait For You Lyrics Michael W. Smith

You too dey bless me ooh eh eh eh
Na so you love me oh eh eh eh eh
You too dey bless me ooh eh eh eh
Na so you love me oh eh eh eh eh
Eh eh you too dey bless me ooh
Ijo ti yakpete
Ijo ti yakpete
You too dey bless me you too dey bless me eh
You too dey bless me
Na so you love me ooh
You too dey bless me you too dey bless me eh
You too dey bless me
Na so you love me ooh
Eh eh eh
Everybody put your hands in the air eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
Everybody put your hands in the air eh eh eh eh
Ijo ti yakpete RockTown in the building
Ijo ti yakpete Frank Edwards e dey busy
Ushering making money easy
To the one drop like a thunder
You know make we wanna flow like efizzy
To those who have a crowd
Everybody follow my lead
This dance step is not a crime
Yes na so
You too dey bless me you too dey bless me eh
You too dey bless me
Na so you love me ooh
You too dey bless me you too dey bless me eh
You too dey bless me
Ijo ti yakpete

See also:  Nobody Lyrics – Tim Godfrey Ft. IBK

admin

Music Promoter | PR Consultant. For songs promotion: WhatsApp Line: +2348162497590 Email Us: officialchristiandiet@gmail.com.

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *