Christian Songs DownloadLyrics

[Music + Lyrics] Plenty Plenty  – Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

[Music + Lyrics] Plenty Plenty  - Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

[Music + Lyrics] Plenty Plenty  – Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

MP3 download by the Nigerian Christian artist and songwriter Chibuzor Okere titled “Plenty Plenty”. It is a rap masterpiece.

The song reveals the heart of thanksgiving to God almighty for His compassion and features Prinx Emmanuel.

It was produced by Corektsound.

Download, listen, and be blessed:

 

DOWNLOAD MP3

Lyrics: Plenty Plenty By Chibuzor Okere Ft. Prinx Emmanuel

Verse:
Everyday
I no go hide am
See wetin the lord dey do for me Na plenty

See also:  Download MP3: Far Above – Angel Opomulero

I praise your name
Hallelujah!
Wetin the lord dey do for me
E many

Jehova Jireh
Nara ekele n’ne yegi
(Agama para alleluya)
Para halleluyah

Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
(Agama buru alleluia bugara papa)
Iheoma Chukwu

Chorus:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time

Rap:
Take a look at me bros
Wetin u dey see bros
Shey na plenty blessings wey dey follow me
Plenty still dey for the Hilux

Ekene diri Jesus
Naim way dey give us
Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
Plenty plenty I dey pariwo

See also:  Audio: Number 1 - Yemy TPX

Plenty plenty blessings I dey carry go
Blessings that added no sorrow and when we dey ball
We’ll be balling like Taribo
When you look at my life

Na plenty plenty you go see
Because I’m serving the God of plenty plenty
Plenty plenty

Chorus:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time

Plenty plenty things
Plenty plenty
Plenty plenty things
Plenty plenty

Ah ah ha ha
Eh eh eh eh eh

Stay Safe!!!

admin

Music Promoter | PR Consultant. For songs promotion: WhatsApp Line: +2348162497590 Email Us: officialchristiandiet@gmail.com.

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *